FEATURE TORI
List of Nigeria govnors wey chop suspension as dem declare state of emergency for dia states
Di recent state of emergency na because of di political and security wahala wey bin dey happun for Rivers State.
POLITICS
TURKISH
WAR FOR GAZA
BIZNESS AN TEKNOLOJI
OPINION
FEATURE TORI
IRAN-ISRAEL PALAVA
Biotech push: Nigeria dey plant di seeds of GMO gamble
Experts dey talk say seeds wey dem modify fit increase harvest, reduce pesticide use and improve productivity.
Why India cricket players no gree shake Pakistan players hand
Di refusal of Indian cricket players to shake hand with dia Pakistani counterparts don re-open debates about di weaponisation of sports.
Dat Israel attack fit put Qatar role as mediator for global conflicts for risk?
Qatar role as mediator for armed conflicts from Asia to Africa dey depend on dia ability to talk to all di parties without fear
Turkish athletes dey reach next level for dia sports golden age
By mid-2025, Turkish athletes don don collect 3,313 medals, with achievements wey spread across traditional, academic, and para-sports.
Nigerians dey worry ova di 5 percent increase for petrol
Goment explain say di tax go only affect petrol and diesel but kerosene, cooking gas, and CNG gas no go dey inside di plan.
Why new WHO study say make we no beat pikin to save am
America dey fight against drug cartel or di plan na to remove Maduro goment?
Deadly waterways: Why Nigeria dey suffer boat palava again and again
American consumers, China retailers dey prepare for impact as Trump target cheap imports
For example, $15 watch fit now cost $16.50–$19.50. Delivery time fit also long pass before.
Spatial emanators: Why dis Africa malaria weapon na game-changer
Dis new technology wey WHO don approve go give Africa stronger protection against malaria vectors wey dey change.
Di Minneapolis shooter: details show im hate for Trump and oda tins
Di gunman, according to police, use three guns, fire plenty bullets, and try block di church door for one side.
Why Cameroon no go forget di war wey France refuse to name
Di way France oppress Cameroon independence movement create colonial palava wey still dey till today.
More Americans dey sympathize wit Palestinians pass Israelis — study
Among young Americans, almost half describe Israeli actions for Gaza as genocide or close to am, one study show.
How Turkey crush terror, ensure regional stability through special operation
Di presence of Turkish troops for northern Syria stop di Assad regime and PYD/YPG from achieving dia plans.
Wetin make kontris dey rush to build nuclear power plants for Moon?
US, China, and Russia dey try to set up nuclear power plants for lunar surface, dem say dis go power future bases, mining operations, and even permanent human settlements.
World Humanitarian Day: Sudan na one of di most dangerous place for aid workers
4 minit wey yu go read
Nigeria, Turkey wan work togeda for mata wey concern dia pipo wey dey abroad
2 minit wey yu go read
Wetin French colonial pipo do for Cameroon wey make Macron tok?
5 minit wey yu go read
Gaza pikin wey dey US remember attack wey burn her broda alive
5 minit wey yu go read
Reporters still dey Gaza even as di war dey kill journalists
Inspite of di plenty non stop attacks and risks, journalists for Gaza dey continue to document suffering of di pipo.